[LYRICS] Skiibii – Baddest Boy
[LYRICS] Skiibii – Baddest Boy
Here are the best lyrics to “Badest Boy” by Skiibii. You can read the lyrics below and sing along.
Intro
Oh-ah
Woah-woah-whoa, wah
Escala, ayy, yah-yah
Verse 1
Long time, long time
I dey mad over you
Took me long time to get over you (get over you)
Now, I don man up
Now, I don strong
Now, I get chicks wey dem dey for London
Now, I’m on chills
Now, I don know when I get the fine things
When I get the
Chorus
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no gеt joy
Look am, dem dey call me baddеst boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Read Also: [LYRICS] Gloria Estefan – Conga
Verse 2
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow
Chorus
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Outro
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo (Magodo)
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow
Skiibii Mayana

![[LYRICS] Adekunle Gold - Mercy](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/04/AD8E9509-D84D-41E5-B85B-A59E6ECF3A24-422x420-1.jpeg)
![[LYRICS] B Lovee & G Herbo - My Everything Part lll](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/04/EF1AB6FF-BBED-48AC-A5D4-0025FBD6A907-420x420-1.png)
![[LYRICS] SYD Ft Kehlani - Out Loud](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/04/D8D6A5FF-9326-4C1A-B6C8-30447C7F3F6C-630x420-1.jpeg)
![[LYRICS] Benson Boone - Ghost Town](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/04/569ED665-D922-47C5-9844-8DC6F245E09E-635x420-1.jpeg)
![[LYRICS] Adekunle Gold - Dior, Dior, Dior](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/03/543436D4-F618-4CAA-888B-030800E1FD7F-420x420-1.jpeg)

![[LYRICS] Lil Durk - Ahhh Haa](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/03/CEFAC5FA-1134-4F85-AD50-F7863FF220DC-420x420-1.jpeg)