[LYRICS] Skiibii – Baddest Boy
[LYRICS] Skiibii – Baddest Boy
Here are the best lyrics to “Badest Boy” by Skiibii. You can read the lyrics below and sing along.
Intro
Oh-ah
Woah-woah-whoa, wah
Escala, ayy, yah-yah
Verse 1
Long time, long time
I dey mad over you
Took me long time to get over you (get over you)
Now, I don man up
Now, I don strong
Now, I get chicks wey dem dey for London
Now, I’m on chills
Now, I don know when I get the fine things
When I get the
Chorus
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no gеt joy
Look am, dem dey call me baddеst boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Read Also: [LYRICS] Gloria Estefan – Conga
Verse 2
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow
Chorus
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Outro
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo (Magodo)
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow
Skiibii Mayana


![[LYRICS] Tai Verdes - Last Day On Earth](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/04/639C426C-BE47-40F9-A19D-24F462F3E7B5-420x420-1.png)
![[LYRICS] Gunna Ft Kodak Black - How You Did That](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/04/8C922079-EBC8-468A-8710-A1A57873D392-420x420-1.jpeg)
![[LYRICS] Omar Apollo Ft Daniel Ceasar - Invincible](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/03/5B5A8CDD-0159-47AE-BECE-75B18DE77E40-420x420-1.jpeg)
![[LYRICS] Shenseea Ft 21 Savage - R U That](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/03/F05D98EB-F7CD-4A3B-86E4-8454EAF3CF44-420x420-1.jpeg)
![[LYRICS] Gunna & Chris Brown - Die Alone](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/04/57FFF14D-FCEC-4DF2-ACB2-B2F590EDEA3D-420x420-1.png)