[LYRICS] Skiibii – Baddest Boy
[LYRICS] Skiibii – Baddest Boy
Here are the best lyrics to “Badest Boy” by Skiibii. You can read the lyrics below and sing along.
Intro
Oh-ah
Woah-woah-whoa, wah
Escala, ayy, yah-yah
Verse 1
Long time, long time
I dey mad over you
Took me long time to get over you (get over you)
Now, I don man up
Now, I don strong
Now, I get chicks wey dem dey for London
Now, I’m on chills
Now, I don know when I get the fine things
When I get the
Chorus
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no gеt joy
Look am, dem dey call me baddеst boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Read Also: [LYRICS] Gloria Estefan – Conga
Verse 2
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow
Chorus
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Outro
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo (Magodo)
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow
Skiibii Mayana

![[LYRICS] Eltee Skhillz - ODG](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/03/727DFEC5-EC9C-43F7-86B6-63F8E4B3BB9F-420x420-1.jpeg)
![[LYRICS] Calum Scott - If You Ever Change Your Mind](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/03/9E1062A9-0CAE-4025-B285-276EC45A4868-420x420-1.jpeg)
![[LYRICS] Gunna & Chris Brown - Die Alone](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/04/57FFF14D-FCEC-4DF2-ACB2-B2F590EDEA3D-420x420-1.png)

![[LYRICS] Dr Dre Feat Eminem - Gospel](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/03/B23BECB0-E2B1-4753-B2CC-57ED63C82DC9-420x420-1.png)
![[LYRICS] Omar Apollo Ft Daniel Ceasar - Invincible](https://naija02.com.ng/wp-content/uploads/2022/03/5B5A8CDD-0159-47AE-BECE-75B18DE77E40-420x420-1.jpeg)